
(1) Pete Edochie
“The bird that thinks it owns the sky has never been hit by the broom of a witch.
Breathe word of what happened here to another soul and I will show what Fire does to the ears of a rat”.
(2) Francis Odega
“I fit swear with my life say I no know say this woman no be you. How come una two resemble so? Nawa ooh! Na when i Dey ontop I begin reason say My wife own na kpa kpa but this one Dey sound fukum fukum. Na Wetin I Dey wonder so before you come open door”.
(3) Nkem owoh (Osuofia)
“I said it. This is a set up. So you set me up with your best friend. If not why was she seducing me? How did you manage to find us here? I said it that you’re an evil woman…… Oh you think I don’t know?”.
(4) Tony Umez
“I’m sorry Duurling….”
(5) Charles Awurum
“Na this witch ooh. She talk say my wife no fit match her bedroom activities. I don tell am say my wife Dey do pass her she no gree. Na him I talk say make I do am with her to prove her wrong”.
(6) John Okafor (Mr Ibu)
“Na my village people. You know me nah. You know say I no fit do that kind thing. Mummy,Abeg!”
(7) Terror the hark angel
“Baby Die all this tra tra tra! I no cheat on you ooh.. jazz up! I Dey try communicate ooh.. But we go relate. Laita! when you calm down”
(8) Ramsey Noah
“I’m sorry dear, I can assure you it’s not what you think, I can explain”
(9) Chiwetalu Agu
“Ekwensu eromancia mamiwota… you are an old school. You don’t know how to do. She knows how to do. I did it with her. Why are you angry?”
(10) Kanayo. O. Kanayo
“No comment”
later that night
See funny pictures of "What I Ordered Vs What I Received"
Get latest Nigerian songs here
Watch comedy videos here
Read fiction stories here!
Follow Us On Instagram
Follow @Rosbenablog
Leave a Reply