Wizkid ft. Zlatan – IDK Lyrics Translation & Explanation

Elédùmarè na him dey ginger me nicely
(God is the one that gingers me)
Ojú rí kò shey sọ
(Eyes have seen but mouth can’t say)
On baba ṣe kò sé kó
(What God has done can’t be written)

E bad or e good, we dey pray more
(Wether it is bad or wether it is good, we will pray even more)
Tough times don′t last, but tough people do, we go stand tall, ehn
(Tough times don′t last, but tough people do, we will stand tall)
Eyes red like we choko
(Eyes are red like we are high)
Puff pass for the pain, yeah, e’ja lo
(Puff pass for the pain, yeah, let’s go)

Never really wanna know your interest
Money dey for my mind, man mean business
(Money is on my money, man mean business)
Many time dem try play my intellect
(Many time they try to play my intellect)
And you know man sharper, man a beat the rest

When you ready make you take the shot
(When you are then, you should take the shot)
And you know wetin go happen, make we ginger next
(And you know what will happen when we ginger next)
Sound, sound

Ah-ah-ahn
And I know dem might feel tonight (tonight)
I no mind, I wan dey tonight
I wan manya, feel alright
(I wanna get high/enjoy myself, feel alright)
Ah-ah-ahn, yeah
Call my people make we dey tonight (tonight)
(Call my people, let’s link up/hang out tonight)
Make we fall in, make we all align
(Let’s fall in, let’s all align)
I wan manya, feel alright
(I wanna get high/enjoy myself, feel alright)

Oh-ah-ah, yeah
I no mind how e be tonight
(I don’t care how it is tonight or how it goes tonight)
No apologies tonight
I wan manya, feel alright
(I wanna get high/enjoy myself, feel alright)
Ah-ah-ahn, yeah
Holla all my gees tonight
(Call on all my guys tonight)
Sometimes naso e be sometimes
(Sometimes that’s how it is sometimes)

[Zlatan]
Ah, Ìbílè (Ibile is Zlatan’s nickname but in Yoruba it means indigenous or native)
Bo se Olúwa ní s’ọlá
(Anyhow God likes, he blesses with wealth)
Àyè tọ dùn ehn, báwo ní mo ṣé ni gb′ọlá?
(Life is so sweet, tell me why I won’t enjoy it/need wealth?)
Ayé bàjé pẹ′lú VVS
(Life is spoilt with VVS)
Kò má dà fún bend down select ni TBS
(It shall not be well with bend down select in TBS)
She tell me say she go leave if the love no lead to money
(She told me that she will leave if the love doesn’t lead to money)
Relationship wey money no dey, e go later boring
(A relationship without money will later become boring)
E go later sour, e go later scatter
(It will eventually sour, it will eventually scatter)
She go serve you breakfast on a bigger platter
(She will serve you breakfast on a bigger platter)

I say that’s why I pray every night and day
That I get paid so I can slay
Life show me pepper many things I can′t say
Chance tí mọ rí m’ode take advantage
(The chance/opportunity that I saw, I took advantage)
Had no choice so I paid the price
My Agege bread me I turn to slice
All the dirty for my life me I sanitize
Moni shoe get size better realize, better realize (better realize o)
(I say shoe comes in different sizes you better realize)

Ah-ah-ahn
And I know dem might feel tonight (tonight)
I no mind, I wan dey tonight
I wan manya, feel alright
Ah-ah-ahn, yeah (o baby)
Call my people make we dey tonight (make we dey tonight)
Make we fall in, make we all align (make we dey all night)

Everybody fall in, oya just fall in
(Everybody fall in, now just fall in)
Big bag everyday calling
E don tey now we don turn king
(It’s been long, now we have become king)
Top feeling yeah, my brother trust me
We don turn king, everyday balling (balling)
(we have turned kings, everyday balling)
I no dey mind wetin comes to me
(I don’t mind what comes to me)
Ní Ojuelegba, Shitta, I dey where my people dey ginger
(In Ojuelegba, Shitta, I am with my people gingering)
And the sound dey burst up the speaker
(And the sound is bursting up the speaker)

Elédùmarè na him dey ginger me nicely
(God is the one that gingers me)
Ojú rí kò sẹ sọ
(Eyes have seen but mouth can’t say)
On baba ṣe kò sé kó
(What God has done can’t be written)
E bad or e good, we dey pray more
(Wether it is good or bad, we pray more)
Tough times don′t last, but tough people do, we go stand tall, yeah
(Tough times don′t last, but tough people do, we will stand tall)
Eyes red like we choko
(Eyes are red like we are high)
Puff pass for the pain, yeah, e’ja lo
(Puff pass for the pain, yeah, let’s go)

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.